Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Arsenal dodge the man city problem #arsenal
26,341 просмотров • 23 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

Shey I no go buy camera 📸 make Meself start to deh confidently spill rubbish

Did you listen to yourself before posting this ?? Which problem is ManCity in??

Talk nonsense with confidence 🤣🤣🤣 Na Yu take minutes for the meeting

So dem call you to discuss this things with you ???

Lmao 🤣. Guy you’re unbelievable. You were in the meeting or they sent you the recording right?

Guy just give up life😂😂 na you useless psss

As you talk that “Bertrand “ I just know say na nonsense you go talk

I’m new here, is he mad?

Tf is Bertrand??

Were you at the meeting??

I just dey pity the Mic Spit go don full am

Omooooooooo i dnt knw wat to say is smarter than u're o,cuz tf is this ???????

Who be this guy 😂😭💔 Who be your plug?

Your point exactly?? 😏🤷🏽♂️

This guy Dey muzz me 😂😂

Who is Betran? 😏

What nonsense are you even saying? It’s the “football analyst” in the bio that’s even annoying.

You don shofo

Guy you need rehab

Wetin you de talk ? Una go just put camera de GBA

Bro thinks he is making sense

How can I watch the complete video

This one dey smoke

Arteta and who? 😅😅

U Dey the meeting with them?

Na André Beta you dey call Bertrand? Abi you dey crease

Chatting sh*t confidently 😂😂

Guy, you can lie😳. You deh there? Yu just deh yan opata up and down.

You be werey

As a fan all I care about is the football wins. Nothing concerns me with profits. Where is my share

Huh

400mb wasted🤦♂️

Who be Bethran?

WTF?



