Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Arsenal fans pray hard

50,559 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)

Комментарии: 9

Фото профиля 👑Eedris of Giran Republic 🪖🪖💫
👑Eedris of Giran Republic 🪖🪖💫1 год назад

I be man U fan but your football knowledge full 💯 you no de bias at all you are a real football fan and not just a chelsea fan 🫡

Фото профиля Prince Nathan
Prince Nathan1 год назад

😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

Фото профиля GAZA Arsenal
GAZA Arsenal1 год назад

And if you lose the game , just run and no come this app because you go cry and not be child’s play

Фото профиля Gift Onuoha
Gift Onuoha1 год назад

This earth go contain only Chelsea supporters today! We'll be there 👌

Фото профиля Malek_Frank🔥💙
Malek_Frank🔥💙1 год назад

Chelsea fc 💙 tonight

Фото профиля Leklaw001
Leklaw0011 год назад

No worries make Chelsea win first Arsenal go uproot the Emirates Stadium comot from London

Фото профиля Bebe Ngochindo
Bebe Ngochindo1 год назад

Danico bobo ya own no good o I swr make dem no watch d vid ! Guy if we win dis match Hmmmm I swr I no know wetin I go do or how I do dey sef.... Odds don dey drop sha cos dem put am over 5 atleast e don enter 4 today ! On God o

Фото профиля Generaal🎖️
Generaal🎖️1 год назад

Even clubs wey never dream to play Club world cup wan follow banter us today. God go shame dem

Фото профиля Olumide APATA
Olumide APATA1 год назад

Na depression go kill them

Похожие видео