Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
As a guy man, once another guy man no raise hand for hand shake for inside tight settings, no force am oh, them no dey tell person.
601,767 görüntüleme • 2 ay önce •via X (Twitter)
34 Yorum

That guy on white, he don sense say the nigga wan aura farm, he no even send am, type shi ✌🏾😂

Wallahi this if you’re sagging with both cheeks out and you try to hug me ehhhn, I go make sure say I grab those cheeks . If I traumatize you once you no go try am again😂

Funny how majority no see say that first handshake na 💛fine boy get am . The guy wey Dey back fit be 🖤freedom fighter or 💙Airforce officer .

Omo oro mi 😌 e no even Flinch

If we all be like this , who go come carry hand first

How old be this one wey he still dey sag like dz…u can still dress like gangaster wey u no be and still look hard…

We no really send you for here either you shaking me or not

Omoh meh it’s just too good make nigga hold him side too . Make dem know say you self you be big boy too . No choice than to fuck with you . Many people won’t reason this blonded guy if he’s not a big boy too

I do that everytime, the last person to come sit on the chair do the greeting, especially when you're all strangers to one another

me everytime

If na like dat nobody go d raise hand for handshake na.

This kind settings guy man with street OT go clap everyone,base on normal code.

This guy na 6ix9ine 😂😂😂

Na foolish man Dey diss for handshake Na woman Dey do like that Broski’s don’t swing that way

I like that guy wey wear white wey lean on the pillar He no flinch

That first hand shake nah lord 🌕shaking nah, the guy may dey back know say e no fine nah why e keep him hand.

Me wey I go Dey waka with my friend if him see like him other friends for road and they greet am Naso I go Dey look them if you wan greet me na you go initiate am no be me you go shenk

Omo dat guy wey dey shake na my type of person. For some settings na greet who u know oo. E get why. No be shenking na normal OT

With the new Twitter update, olodos no go fit monetize this kinds videos.... now playing olodo uprising by dammy krane 🔥

If u can regard someone , den why disregard his crew ?! To me na fumble behaviour . E cost u nothing to show love to d men on ground. Handshake no go give anybody food , but surely makes dem feel respected sort of

DA FUCC!!! The nonsense you see when primitive people get a little change in their pocket. Who da fucc is this lesbian

Why I go shake who I no sabi?

A bagger u know is a bagger you anchor

Baba just dy anyhow, e need mending which kind hair be that

Which creatures be all these ones

Which kind foolish sagging be this one

Omo I love these guys men, see bro code as everyone just lockup Dey obs am. Obote

You no go shake Ikka nation? you no fit whyn CityBoyz movement bro.. even Zamani know, as you see Ikka you gats go meet him. DJ Pablo just mount for the car Door.. nah Bad boys full there.. comot body.

I sha hate seeing guys drop their pants this low sha…. Like you a kid bruh

Na shit even if no be same shi dem dey no ever shenk ur fellow man wetin do normal handshake after dat one awon werey

I know. But make e pull up e jeans na only low self esteem dey dress like this

Illicit drvgs are now a show off...

Nah me be this 😹make we dey 100 make u dey greet all Anno go still raise hand for ur first ( no be pride) nah see finish I dey avoid Who u be no concern me sha

E don see say na “for the gram” typa nigga 😂
Benzer Videolar
Sensitive content
I no just understand why man no go like toto. Say na another man nyarsh dey sweet am. Wetin be this?
Àgbà John Doe (back up)
75,101 görüntüleme • 1 ay önce
