正在加载视频...
视频加载失败
‘As a guy’ why are you breathing 😏🥴
10 条评论

3 senior men giving their fellow guys advice, love to see ❤️❤️

Coming from people that will eat 300 naira rice without meat today

Why you go dey mount bike 😆 shey God give us wings

Why would he bring foodstuffs back from home??? A student?? Who trained these children...

Make I no carry foodstuffs come school? Wetin I wan chop for school? Baddie?

Na this one dull pass, she said how guys will be wearing Ankara, if Pooja catch you 😂

Na this transgender pain me pass…wetin senior man dey find for here???…Even to make sentence dey hard am 🤦♂️

All this ladies that see relationship as poverty alleviation schemes self 🙁

Bleaching and not smelling nice is a NO Everything else make una get out, let us breath

I no fit open all my teeth laugh abi wetin she talk?
相关视频
Sensitive content
why are you looking at me like that I'm a GUY!!
merle ♂️ femboy succubus vtuber
49,702 次观看 • 1 年前
