Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
As found on TikTok.
450,944 просмотров • 8 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 51

Wetin dey do everybody different.😂

Abi oh

Ona atije Le o

lol. The hustle.

😡😡😡

Why are u angry.

@Funmiscute She's looking for a husband and she just watched 3 men doing that 😭 U want her to be happy ?

@therealbelano I'm looking for a husband? I told you that?

@oziloye1821 @therealbelano Yes you did

@oziloye1821 @therealbelano Lol. Okay

@jozarut @therealbelano Make una follow me back abegiii

@jozarut @therealbelano You be like who go stress me already 😬

What’s this Christ 😫😁

The hustle is real.

Abeg nau I Dey chop ooo 😭

Lmao. 😂

See as them be , mtcheew

Aunty mi. Longest time.

E fit be Nigerian guy wey dey badmouth bobrisky & the likes for twitter sef…anything to get American pali 😂

Secured the bag but at what cost?

@Bakwunyeudoka1 If space de the relationship make i join abeg

@Bakwunyeudoka1 Space Dey why not.

Nothing can shock me again in this life! After watching this video

I go surely jam am with car ifa meet am for road 😪

Ok. I wish them love and happiness 😊

Wow they look so happy 🙂

lol 😂

Why? Kai.

Broooo!

Orisirisi

I go love oh

Hahahah as found on TikTok

That’s where I found it. lol. 😂

😅😅😅 I think I came across this video

We parents should start putting everyone in prayers-as we pray that our children not turn to this, to reduce the probability, let pray for other children too not to turn to this so they won’t influence our children. Or wf is this?

Anything for the bag!

Nyama

I am certain he is a Yoruba guy

Jesus Christ

To be rich no dey easy

Saw this too early in the day.

God should just blow trumpet

All because of money wey you no fit carry enter afterlife 🤦🏿♂️🤦🏿♂️

Disgusting 🤢🤢🥶🥶

Nothing way black man no fit do to escape poverty

Omo

same energy

AI done enter wrong people hand

Water full my eyes 🥲

Polythechnic ?

Ewwww🤮
