Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
As how nau ?
85,940 Aufrufe • vor 9 Monaten •via X (Twitter)
29 Kommentare

Na chukwueze be the producer

Someone has to interview this Indian movie directors

Edey more realistic than Superman power nau. Comparing projectile to levitation, I’ll bet on projectile 😊

The last Bollywood movie I watched. Chai.. dem wan kpai me with moves. Na God no gree for them 😂

Bollywood be doing the most 😭😭

🤣

🤣🤣🤣

😂😂😂😂

Try watch the part three. Is out on Netflix

Omo

Me and you no 😂😂😂

Abeeri olohun

As how nah 😂😂

action po bi ti Ogogo 🤣🤣

E sha sweet Abi e no sweet? Una enjoy the lie naa 🤣🤣

Igbo people are on the same level with India

So una just dey wake up since 2018 abi 😂😂

Only in Indian movie. Now AI would make it better.

It was enjoyable regardless 😂

Omo I don too Mumu oo😂😂

Ewoooooooooooooooo 😭😩

Wow, make them clap for this people jor

Ahh Ahh

This still kinda tuff tho… if it were animated

I watch this movie Omo I cry for India people 😂

India need explanation or to investigate them for this😂how long possible it is😄

Just understand physics and a lot of India antic, it is possible

Bahubali rubbish movie 😂😂

As how na??😂😂😂
Ähnliche Videos
Sensitive content
Make e give you for free as how nau? Cos of big brezz ? My bro was focused all through😭😂
Oyindamola🙄
425,074 Aufrufe • vor 1 Jahr
