Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
As roma! No now 😭
19,206 görüntüleme • 10 gün önce •via X (Twitter)
41 Yorum

Idiot, how far now. You just open your stupid mouth de yan anyhow, a bastard claiming to be intelligent

Your siblings and loved ones are what you just defined ❤️

Still your siblings and loved ones ❤️

Including both your papa and mama , grown fool

E pain am🤣…

Do you know your fans enjoy watching your videos on mute?

You are my number 1 fan btw…

Na you post the video, na we Dey control the volume. 🔇

As far as you Dey follow back and you comment always my boy ❤️

No be every content deserve audio, my guy ❤️😏✌🏻

Sha keep commenting my boy ❤️

You Neva see anything 😂🤣🤣

More tears to come no worry 😂

Take this one you need am for ur tear

See if we later play Barca Madrid and you change mouth God go punish you oooo 😭😭😂😂😂😂😂😂😂

U never see anything this is champions league not laliga

Tomiwa abi wetin dem de call you, clear your drafts 😂😂. Hate watch unsuccessful

Who’s useless now ?🤣🤣🤣

The funny thing is that Barcelona hasn’t won their last 4 matches against Roma while Real Madrid has won 5 now against Roma. The last time Barcelona played Roma dash them 3:0 even Messi eye blur 😂

Remember Roma defeated this Barca 2015

The same Madrid champions league title wey you go take Dey brag tomorrow for your broke league Now you want them to loose May una no worry psg go humble una

That was some next level rage-bait😤😤😂💔

Rome conquered Hala Madrid

Ehya sorry 😭

Roma performed like the Barcelona they beat 😹 D game sha pain me

Hope I am not disturbing? 🌝🌚

The useless club, dey give you sleepless night.

They played well but terrible performance towards the end of the game 😑

Bro are you crying? Cry more please I need your tears 😂

Negreise

U no come know as e dey do u again chai🤣🤣

A very heavy otele 🤣🤣🤣 you go cry tire

This is the ugliest hair I’ve ever seen this year 😭😭Abeg loose that nonesense if you like locs pay the price of patience and time lmao Carry mop wool for head

E pain us

Miracle Club 🤍

Comebacks in Rome are not for everyone 🤣🤣

Ramontada na we dey do m

Just imagine a club going through some imbalance and still competing in the highest level Hala Madrid When Barcelona was in this same situation they where playing Europa league 😂 The difference is clear

Get in jorrr 🙂cry for meeeeeeeee see bucket 🪣🙂 Now una see why we get 15 UCL we no de use eye see champions league haaters no go cry keh😂😂

Cry jorhhhh

Odumi gan sha
