Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

As seen on IG Today 😭😭😭

218,600 görüntüleme • 10 ay önce •via X (Twitter)

38 Yorum

Dimple ♥️ profil fotoğrafı
Dimple ♥️10 ay önce

Lipton Ebanoir???

Big Chi profil fotoğrafı
Big Chi10 ay önce

😂

Dimple ♥️ profil fotoğrafı
Dimple ♥️10 ay önce

Cook it and invite me. Anything food, involve me

Zeddie 🐐 profil fotoğrafı
Zeddie 🐐10 ay önce

Make I chop eba Dey taste Lipton If war no start make I know

ßåmïÐêlê profil fotoğrafı
ßåmïÐêlê10 ay önce

Chef OX from Kaduna He’s quite good tho

Big Chi profil fotoğrafı
Big Chi10 ay önce

I agree

Mini Crishina💞 profil fotoğrafı
Mini Crishina💞10 ay önce

The gloves are touching the cooking tools and all that then you directly touch the food with the same gloves 😣

Big Chi profil fotoğrafı
Big Chi10 ay önce

Hmmm

Adekunle profil fotoğrafı
Adekunle10 ay önce

God will Judge you, the Eba wey we dey manage He reach ur turn you turn it to Evalon

DR£AM profil fotoğrafı
DR£AM10 ay önce

Once dem wear black gloves 😔

Am Favoured profil fotoğrafı
Am Favoured10 ay önce

No Eba sweet pass the one you chop inside bowl

Big smile... profil fotoğrafı
Big smile...10 ay önce

Making nonsense with confidence...lipton ebanoir kee him dere..

Muna profil fotoğrafı
Muna10 ay önce

Give me back my data 😭😭

Oby ✨ profil fotoğrafı
Oby ✨10 ay önce

End time chef's Be careful what you eat outside

Ferguson profil fotoğrafı
Ferguson10 ay önce

If dem neva kpai one of these food content creators others no go learn

Temi profil fotoğrafı
Temi10 ay önce

Lipton inside Eba ke

mary greg profil fotoğrafı
mary greg10 ay önce

If una Dey beat chefs make una leave this one for me 😠😤

Slimjuliette profil fotoğrafı
Slimjuliette10 ay önce

Once you see them wear glove, na rubbish go follow am. The same glove he’s been using to touch the utensils is what he’s using to touch the food. God abeg

MOE 🌎 profil fotoğrafı
MOE 🌎10 ay önce

Na only 5 people remain for this life wey normal

IKEOKWU CHINONSO OGUCHI🪡🧵❤️💦 profil fotoğrafı
IKEOKWU CHINONSO OGUCHI🪡🧵❤️💦10 ay önce

Thunder go help me fire this chef last last

Big Chi profil fotoğrafı
Big Chi10 ay önce

😭

ẸliBaba profil fotoğrafı
ẸliBaba10 ay önce

Just they imagine the kain recipes dem go use for the egusi soup

Egbewagers profil fotoğrafı
Egbewagers10 ay önce

I certainly hope they don't cook this poison for customers. What in the helly?

Jaiyegangan(ifashola) profil fotoğrafı
Jaiyegangan(ifashola)10 ay önce

Una don start again Na yellow garri she won achieve abi wetin 😂

신스🙂 profil fotoğrafı
신스🙂10 ay önce

I salute una

freshie 💎 profil fotoğrafı
freshie 💎10 ay önce

Una no fit help me catch person whey said “ creativity o “

Ayodele profil fotoğrafı
Ayodele10 ay önce

@OfficialDSSNG I need all the humans in this video arrested before the end of this year

OpE profil fotoğrafı
OpE10 ay önce

everyone involved in making this meal plus the person doing the voice over needs to be arrested

Braun profil fotoğrafı
Braun10 ay önce

Chef ox ooooo😭

BigBounty 💜 profil fotoğrafı
BigBounty 💜10 ay önce

😂😂😂

@julieakpan profil fotoğrafı
@julieakpan10 ay önce

What’s going on here 😀

O.babyyÿ profil fotoğrafı
O.babyyÿ10 ay önce

Hmmmm…. Innocent garri

Queen BB profil fotoğrafı
Queen BB10 ay önce

Wait oo this epa na for weight loss people?

DarkDude profil fotoğrafı
DarkDude10 ay önce

Eba in diff colors

Kollinx profil fotoğrafı
Kollinx10 ay önce

Deep line: "man wey no get sense na past tense"

BaBah ANIPR profil fotoğrafı
BaBah ANIPR10 ay önce

No Eba like rough Eba egbon, All these aesthetics no follow Mr Obiano

ZOE profil fotoğrafı
ZOE10 ay önce

Not those funny sound 😭😂

Mahjay profil fotoğrafı
Mahjay10 ay önce

What is actually occurring 🙃

Benzer Videolar