正在加载视频...
视频加载失败
As seen on Obasanjo's internet.
300,917 次观看 • 3 个月前 •via X (Twitter)
32 条评论

Na this video I use know say babe wey ugly know say she ugly . Forget all those ones wey dem dey deceive theirselves say dem be baddie

So all of una no see the mask blink before she set am well abi, abeg na AI

Na this generation go end this world last last😂

This was the evil Jesus was referring to in the Lord's prayer 😂

E be like say to date girl now you gatz use style rumple her face small o

This my gender can do and undo

This gender dey do like Tom cruise for mission impossible

My first time seeing this ...fashion is evolving 🙃

Una don dey wear the full face mask? Omoh by next year na to dey order full skeleton ooo

Na new update be this , 😂 this gender self, nothing the surprise me for where una dey again

Ah ah ah Chisosss Omo guys I’m a girl o but I will hold your hand and say this before asking a girl to be your gf make sure you see her first without makeup on cause this right here is illeg@l

Before i toast any girl, i will touch her cheeks and ask is this your real face 😂😂

Me waiting for the day rain go beat am for road 😒

Nawa o man go come try woo this one for road na she go still dey do yanga join 😂😂

If this one get money, she go do pass Vinicius Junior.

Na @ibrahim_sogir girl friend be this 😂 No let @guzu_p or @neo_officialll see this one o Wait @Debbiektcha_ na so you self day do ? 😂

It's AI fgs Y'all are easily fooled

Na woman get low self esteem pass , Wetin be this ?

Omo,if dem no kPài one facebOOk content creator,d rest no go learn deir lesson,because Wetin be dis ??😂

When she romove the mask in front of the guy.

Guys shine your eyes oo before you say I do. 😳🤷

Nah Ai

Arya Stark will be devastated

If this is not deceit of the highest order I don't know what is...

I wanted to say with this kito she's wearing is enough red flag for me but this is the highest level of deceit ahh men are done for

What's all this again na. So these ladies ain't got self esteem no more?

Omor this generation so Dem don dey produce human face too my God 😭😂😍 thank God say he no give man power to create life omor many people for don die go

na single people i dey pity. me I don carry my own keep for house.🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

No be toke makinwa I dey see so?😂😂

Make rain no fall as she's going out o

this world 🌍 don finish true true

She doesn't know she just committed a federal crime, they pick her up now she will start crying this is military grade makeup not for civilian. assassins and state assets uses it. make she no try attempt to use am fly go anywhere oo.
相关视频
Sensitive content
As seen on the internet 18+ #voiceover #yoruba 🏃🏃🏃🏃🏃🏃 What do you call this occupation?
Lekan Olaleye
52,904 次观看 • 1 年前
This is the most beautiful video you will see on the internet today.
YabaLeftOnline
135,114 次观看 • 1 年前
