Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
As you go about your day, remember that a kind partner is kind partner, and will always be kind to you at all point. You too be a kind partner 😙❤️
136,771 Aufrufe • vor 9 Tagen •via X (Twitter)
43 Kommentare

Why did the Nurse hit her thighs like that 😡

Ike gwuru 🥹

Wait, this nurse don make me vex now. Inukwam shift your nyash come front 😂🤣😂

Lol 😂😂

😂

I’ve watched a lot of delivery videos but this is the most useless and unprofessional medical staff I’ve seen. I don’t think they have any certificates

This nurse is so unprofessional,same way a midwife slapped my mom during labor and after my mom delivered,she slapped her in the face back 😂🙌🏾

That guy na man and woman. Me, I for don travel when my wife go wan born ooo cuz na just congratulations I wan hear. Make man no go disgrace himself publicly... lol

Lol 😂😂😂

Dem fit born another one before the year runs out.

Omo eeh 🤦🥹😂😂

To marry come dey hungry me 😂

Oga relax oooo

Imagine all this and the child is not your own

Lol 🤣

Omo 😂 😂 i no fit stand do this one oh ahhh I go faint aje…

Omo I no fit dey look oo I fit go cry 😭😅

Lol 🤣🤣

I hv been der b4...it's not a joke fam

I Dey fear to carry belle The pain is like hell

To be honest, the lady tried ooo, one of my neighbor will wave for you to come, if you try it, you might lose your ear😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂. Aunty dey bite wetin no nice.

I will wait for aproko doctor to comment on something I noticed but I'm not an expert so my observation might hold no water. That said congratulations to the latest parents.

God bless all mothers, may the not lose their lives in the course of bringing in new ones🙏🏼🥰

It’s a nice experience and emotional when your baby is out , healthy and mother too is healthy.

After that slap wey that nurse give me I go push pikin Stand up give that nurse slap And anybody that comes and say she was just trying to help is not okay Which woman in labour have you seen them beat abroad

Please sue that midwife 😹🙆

Surprisingly aggressive birthing team

You ladies do very well very proud of you guys its not an easy task at all

اره به خدا چه همسر خوبی داره ... همراه

💯💯

Na the moda knows the correct partner

May God bless you man

God bless every intentional man out there 👏❤️

So she's lazy

Nice one bro 👍👍👍👍

Weldone Chief

Omo una sure say My body fit carry all this Ahh tor I go dey cry ni fr

As una dey tell am push na so una go still dey tell me,oga stop crying na😭😭

Am not a doctor and no experience, but this nurses is this how this thing is meant to be for real or what up?

That peace sign was all the hope he needed😂❤️

See as she pack tattoo full body

Thank you Jesus

Hamdalilahi
Ähnliche Videos
Sensitive content
The kind of partner you can’t break up with 😂🤣
Mr Àjé
209,192 Aufrufe • vor 1 Monat
