正在加载视频...
视频加载失败
Asake & Blaqbonez’ Throwback Video Surfaces 🔥
31 条评论

They have come a long way

Then Blaqbonez na Asake Oga, U can tell from where he sit put leg nearly on top Asake Head 😁😁😁😁😁 Life de Change, just be Kind.... . Only God knows how kind he de to Asake den

🚨NOW NO 1️⃣ SONG IN NIGERIA 🇳🇬 RIGHT NOW

Asake and blaq have come a long way mhenn

Then na asake dey dance for music. Now it’s the opposite

If u don’t fuvk with blaq way back 2019 u are just a beginner in his flow I fuvk with all his music work right from the start A artist I can’t go a day without listening to

Asake- "Me I still dey hear the song for my head" 😂

Them be school mate for OAU back then ❤️🙏

Is that Alpha Ojini as well?

surfaces una, something wey he send for you make u post😭 na baby dey here abi?😂

Ahh! na @Alpha_Ojini I dey look Man’s a genius mehnn!

Chemistry

Thank you for the update

their song don fl0p upon all the farming , the second consecutive global-fl0p ... gbabonez & agbake are already in their No-Hit Era alongside odumodoom.. siri play don't ragebait me by dammy krane 🔥

They should release all their unreleased as joint ep @BlaqBonez @asakemusik

Chemistry

@Ayomichaelxx Wow

Oau boys

Them deserve everything 👏

@Alpha_Ojini big name

Oboy

2019 Core ! 🙌🏼🔥🔥

No be today this guy flop o 😭

Day 1 gees

Seen

Me I still dey hear de song😂😂

Asake mehn! Really inspiring!

Men hustle o, they took the fucking stairs to stardom no handouts.. 👏🏾 But for real Asake's growth should be studied in secondary schools nationwide! 🔥

O ti pe gan.

he understand body language from early

Dem guide then




