正在加载视频...
视频加载失败
🤯 Asake and Gunna's supremacy.
377,127 次观看 • 2 年前 •via X (Twitter)
10 条评论

@AkoniEmmanuel I will be so shocked if na TG Omori direct this video. Coz normally, where Asake said happiness, TG go show like 600 people wey dey smile and 250 monkeys enjoying banana.

gunna understood the assignment

Who notice the calmness of Asake I’m this song unlike the prev ones

Mr MON£Y

This masterpiece is cold 🥶❄️ Otutu o woyin fr God bless sarz for us

Baddo dis jam make sense die y u nor follow sing nah make u just murder the beat for dem u nah legend boss!!!🙌🙌✋🙃🤚

Gunna use olamide and Asake amapiano flow small abi na my ear

Wow 🤩 Gunna’s entry was dope ngl

This beat is not for asake, this one no follow at all.

This song is so Catchy with time it suppose be #1 on Apple Music, Asake will always deliver
相关视频
Chai, be like say nah this guy give Asake lyric , cause wtfffff is this 🤯🤯🤯
Fikky ⚈
110,760 次观看 • 3 年前
