Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Asake and Wizkid ❤️❤️
118,035 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
10 Yorum

Macarthy Brown1 yıl önce
@wizkidayo My big daddy ❤️🦅

Prince Oladele Agbaje1 yıl önce
@wizkidayo That wizzy backup is fire 🔥

VERIFIED homie1 yıl önce
@wizkidayo Omoh nah US una dey like this

Ismael Brody🪖1 yıl önce
@wizkidayo He de sweet me for body like say I de on cana💯🪖

D Olosha Molete1 yıl önce
@wizkidayo Alaye no sell out this show Abeg

backwoods1 yıl önce
@wizkidayo E too tap… this is how to run a full performance

Michael Scofield 🩶🦅1 yıl önce
@wizkidayo #WizkidLiveAtHollywoodBowl

YOMEX1 yıl önce
@wizkidayo No energy,dry atmosphere low turn outs,even those in attendance go dey regrets why dem come,chai this is pure disgrace so nah person wey dey follow burnaboy waka be this? Burnaboy u better no bring urself down 😭

Prince Oladele Agbaje1 yıl önce
@wizkidayo Sound sound mr money sounnnnd yeah ✨🔥

Rogers🇺🇲1 yıl önce
@wizkidayo Yoruba to the world 🌍 ❤️🙏🏿
