Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
โAsake canโt carry a thick or oversized ladyโ ๐คก๐๐๐
633,167 Aufrufe โข vor 14 Tagen โขvia X (Twitter)
36 Kommentare

That thick sized girl wan carry Asake away with her

She bad no worry ๐๐๐

Squat deep baami ๐

My guy no Dey skip leg day at all ๐ even on tour he Dey use kele complete he set. GIRAN ๐ช๐

Asake abeggg no let them pocolise you oo

This is getting out of hand ooo! Asake put a stop to this before it turns into something else o! Una no Dey learn!

My fucking goat๐๐

๐๐๐๐

Leg days are very essential

Bro was almost carried away๐

My goat ๐

Ololademi Mr money ๐ฒ๐ช

U quotin ts like sb other than you has said this before lmao nb has ever fixed their mouth to say sum shi like this

them wan spoil him life ๐๐๐

She would be boring in bed

See how them dey rush am lol meanwhile another person idolo dey knee down beg for P

Until dem pocolise the olodo before e learn, afro-fl0p artist don dey cancel shows cos album don fl0p upon all the farming... agbake is already in his No-Hit Era.... Alexa play olodo uprising by dammy krane ๐ฅ

Woman are truly the salt ๐ง of life but they canโt also be pepper ๐ถ๏ธ if you do things without your brain ๐ง

Make I go take my leg days serious ๐โโ๏ธ

For the first time ever the girl is genuinely happy ๐๐

omo it's the way this nigha isn't struggling to sing while squatting this thickami

If this girls never brake waist dem no go rest

The girl tall pass am and huge pass am ๐ฎโ๐จ

Make I go gym, straight ๐ญ๐ญ๐ญ

Dem go soon accuse am of rape

Asake fit carry Tems Ajeh ๐

That babe wey Asake carry ehn, she actually dey after Asake life. Abeg who get her handle

Na why baba Dey gym be this

Asake needs to be stopped ๐๐๐

Mr money or nothing..

My goat dey enjoy well well

Asake stage design better than ye's

Bro is just having fun๐

now you understand why heโs been in the gym

Idolo mi ๐๐ฅฐ๐ซก

Bro see yansh
