正在加载视频...
视频加载失败
“Asake can’t carry a thick or oversized lady” 🤡😂😂😂
633,167 次观看 • 14 天前 •via X (Twitter)
36 条评论

That thick sized girl wan carry Asake away with her

She bad no worry 😂😂😂

Squat deep baami 😂

My guy no Dey skip leg day at all 😂 even on tour he Dey use kele complete he set. GIRAN 🪖😂

Asake abeggg no let them pocolise you oo

This is getting out of hand ooo! Asake put a stop to this before it turns into something else o! Una no Dey learn!

My fucking goat😂😂

😂😂😂😂

Leg days are very essential

Bro was almost carried away😂

My goat 🐐

Ololademi Mr money 💲🪖

U quotin ts like sb other than you has said this before lmao nb has ever fixed their mouth to say sum shi like this

them wan spoil him life 😂😂😂

She would be boring in bed

See how them dey rush am lol meanwhile another person idolo dey knee down beg for P

Until dem pocolise the olodo before e learn, afro-fl0p artist don dey cancel shows cos album don fl0p upon all the farming... agbake is already in his No-Hit Era.... Alexa play olodo uprising by dammy krane 🔥

Woman are truly the salt 🧂 of life but they can’t also be pepper 🌶️ if you do things without your brain 🧠

Make I go take my leg days serious 🙂↔️

For the first time ever the girl is genuinely happy 😂😂

omo it's the way this nigha isn't struggling to sing while squatting this thickami

If this girls never brake waist dem no go rest

The girl tall pass am and huge pass am 😮💨

Make I go gym, straight 😭😭😭

Dem go soon accuse am of rape

Asake fit carry Tems Ajeh 😂

That babe wey Asake carry ehn, she actually dey after Asake life. Abeg who get her handle

Na why baba Dey gym be this

Asake needs to be stopped 😂😂😂

Mr money or nothing..

My goat dey enjoy well well

Asake stage design better than ye's

Bro is just having fun😂

now you understand why he’s been in the gym

Idolo mi 😂🥰🫡

Bro see yansh
