正在加载视频...
视频加载失败
“Asake doesn’t know how to speak English”
12,709 次观看 • 5 个月前 •via X (Twitter)
17 条评论

No ma queens English him suppose Dey speak now, dvmbass, do you understand him or not? 🤡

Once you don’t change your accent to sound like them…. Next narrative is you don’t know how to speak english Colonial d**k riders 😂

No mind them

@Asarailu_ ‘This is Toki he makes all my chains’ through pass.

@Asarailu_ Asake sabi speak English normal normal he purposely change to be using Yoruba in interview, them know Watin them Dey do Allah

@Asarailu_ GOD GO PUNISH YOU SPEAK YOUR OWN MAKE WE HEAR

???

@Asarailu_ 😀

@Asarailu_ Mr money for a reason, dey chop Ur English make he dey pack him money, you sha won trend wrongly, gimme used 20k USD from ur English....

@Asarailu_ “I fuck with anything fly” 🤽♂️🤌

@Asarailu_ He knows

@Asarailu_ And you call your self asake fan

@Asarailu_ U too mumu , so because he no use accent he mean say he no sabi speak English ??? U wey sabi speak where ur life Dey idiat

@Asarailu_ Real gee

@Asarailu_ None of the four contenders remi, baba dudu , Omo ale and ina boi don reach ice box before

@Asarailu_ Aswr they should just let this agenda die down

@Asarailu_ Asake no from English country
