Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Asake is a far better stage performer than Burnaboy.
47,765 Aufrufe • vor 3 Monaten •via X (Twitter)
32 Kommentare

Una de force this stupid ass conversation. Asake is nowhere near Burna and he knows.

but na backup singers dey sing nah 🤓 I swear Asake na wash,,,, he ain't even a performer talk more of being "good" ... fvckin watch wat U posted again 🤓🤓🤓🤓

Lmaooo, na performance be this fraud ? He can’t lace Remas left leg not to talk of Burna boy

Because he remit choirs?😂😂

I love asake but I swear he no reach

Won shepe fun e ni??

Who hear u go think say nah true 😭😭 See the comparison no balance Stage performance 😂😂😂 Respect to ASAKE but chai no be am

This one go borrow cac choir dey here dey talk rubbish

Overrated performance is a goddamn orchestra

Only fools would agree..

If I sound you,with too many girls way i fuck up abi

This video dun show say Una Dy like comparison 🤣🤣

Una no dey taya

Just like that without reasoning you want set your guy up 🤦🏾♂️

Dem don pay una to run this Mumu agenda again 😂

Lmao 😂😂😂😂

Lol 😂😭

lol,Asake go tear ACL

😂😭🤦♂️

We all know what we're doing Sha 😂🫵

No be by noise

Excluding wiz and Baddo he is far better stage performer than all artist in Nigeria music industry

Stfu

Ok 😂

Oti ya weerryy

You don go smoke again 😭🤦♂️

Shut up

Sometimes I wish Burna is not Nigerian becos of this kain disrespect, but when I remember the fact that foreigners know his true value and it adds pride to Nigeria, I let it slide

Nah oloribu u be 😠

Mm 😂

Person wey go ife learn theater arts...abi na performing arts.....he's bad

My FAV❤️
