Loading video...
Video Failed to Load
Asake needs to meet her one on one. ๐๐ฅ
196,873 views โข 1 year ago โขvia X (Twitter)
10 Comments

Ridwanullah1 year ago
Some people life just don spoil. Make person dey talk say this album no slap!! You know say life dey do that person ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Val_Boykels1 year ago
Album that just dropped few hours ago and this babe is already chowing Mentally word for word Lungu boy !!! Asake is not playing

AYOMIDE1 year ago
Nah this girl make fall in love with what's up my G in work of art that time ๐

Akitiolu ๐ณ๐ฌ ๐ฆ1 year ago
How people dey quick sabi lyrics

BEN OF WARRI๐1 year ago
Asake cooked ๐คฉ

Fabulous ๐1 year ago
Omo she killed it ๐ฅฐโค๏ธ

YBNL Captain ( Fireboy Soldier ๐)1 year ago
Na proper jam aje ๐ถ๐ฅ

Junior Awรณlแปฬwแปฬ ๐ช1 year ago
Dem say album no sweet ๐๐

BODUNRIN1 year ago
Mentally is one of the best song on the album, but most people are carried away with the track with Wizzy my fav too. ๐

Q~LORD๐คโค๏ธ๐ฆ
1 year ago
Who be this babe omo ๐ญ๐ฅ
