Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Asake needs to meet her one on one. 😂🔥
196,873 просмотров • 2 лет назад •via X (Twitter)
Комментарии: 10

Ridwanullah2 лет назад
Some people life just don spoil. Make person dey talk say this album no slap!! You know say life dey do that person 🤣🤣🤣

Val_Boykels2 лет назад
Album that just dropped few hours ago and this babe is already chowing Mentally word for word Lungu boy !!! Asake is not playing

AYOMIDE2 лет назад
Nah this girl make fall in love with what's up my G in work of art that time 😂

Akitiolu 🇳🇬 🍦2 лет назад
How people dey quick sabi lyrics

BEN OF WARRI🛖2 лет назад
Asake cooked 🤩

Fabulous 🍀2 лет назад
Omo she killed it 🥰❤️

YBNL Captain ( Fireboy Soldier 🚀)2 лет назад
Na proper jam aje 🎶🔥

Junior Awólọ́wọ̀ 🪖2 лет назад
Dem say album no sweet 😂😂

BODUNRIN2 лет назад
Mentally is one of the best song on the album, but most people are carried away with the track with Wizzy my fav too. 😁

Q~LORD🖤❤️🦅2 лет назад
Who be this babe omo 😭🔥

