Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Asake performing โSkilfulโ ๐บ๐ธ ๐ฅ
1,111,341 Aufrufe โข vor 1 Monat โขvia X (Twitter)
35 Kommentare

i fit slap am sha! wtf is this๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

Manyewu don finally spoil this one life

Asake no fit move body again? See as he dey do ๐๐๐๐

Iโll ask for refund, the heck is he doing ๐

so sad... afrobeats don't deserve low quality perfomances this time

So Asake didn't sold out even with free tickets and fake braids ๐๐๐๐๐ญ

Helmet boys go swear give you say nobody perform reach am ๐๐

Premium f00ling ๐

The title of the song is โskillfulโ, heโs just mimicking jogging and being skillful with a ball. I know we have lot of dumb people on X, but Iโm surprised how much number has increased .

Rema stage performance >>>>

Opooorr baller

โน๏ธ

Dem go use this video as evidence of good performance ๐๐๐

He for just cancel this thing๐ญ

Respectfully, what is he doing ??

clown ass

Wetin this one dey do lol

Asake sounds even crazier performing โSkilfulโ live The energy on this one is different

E dey control ball for stage๐ญ๐

Top musician and star But i just dont get it

ahan when did his hair grow like this

Nigerians donโt know what they have till lost it i wonโt judge asake because I also want the best for burna na world ๐ cup and champions league But comparing any of them to burna is a pure suicidal ideation trust me โฆ others Dey play la liga,league 1, premiership

Hope say no be wetin you wan come do for Canada o

Too much skills kilode MM

He better not perform like this tomorrow ๐

Na olamide send ona come soo take pepper Asake, Asake album still remain the best of album of the year so far, na the style of that particular song e Dey give you so, i understand, but man gas leave label focus make your style no old for pipo eye

๐ญ๐

Did he sellout?

Why his dance no match d beat ๐

He looks so different

God see skillzzzz โญ๏ธโญ๏ธโญ๏ธโญ๏ธโญ๏ธ

Better performer than Burna boy๐๐๐คฃ

See you on Saturday Mr. Money

Sick pant!

Mr money with good vibes always





