正在加载视频...
视频加载失败
Asake performing “Skilful” 🇺🇸 🔥
1,111,341 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)
35 条评论

i fit slap am sha! wtf is this😭😭😭😭😭

Manyewu don finally spoil this one life

Asake no fit move body again? See as he dey do 💔😂😂😂

I’ll ask for refund, the heck is he doing 😂

so sad... afrobeats don't deserve low quality perfomances this time

So Asake didn't sold out even with free tickets and fake braids 😂😂😂😂😭

Helmet boys go swear give you say nobody perform reach am 😂😂

Premium f00ling 😂

The title of the song is “skillful”, he’s just mimicking jogging and being skillful with a ball. I know we have lot of dumb people on X, but I’m surprised how much number has increased .

Rema stage performance >>>>

Opooorr baller

☹️

Dem go use this video as evidence of good performance 😂😂😂

He for just cancel this thing😭

Respectfully, what is he doing ??

clown ass

Wetin this one dey do lol

Asake sounds even crazier performing “Skilful” live The energy on this one is different

E dey control ball for stage😭😂

Top musician and star But i just dont get it

ahan when did his hair grow like this

Nigerians don’t know what they have till lost it i won’t judge asake because I also want the best for burna na world 🌎 cup and champions league But comparing any of them to burna is a pure suicidal ideation trust me … others Dey play la liga,league 1, premiership

Hope say no be wetin you wan come do for Canada o

Too much skills kilode MM

He better not perform like this tomorrow 🙄

Na olamide send ona come soo take pepper Asake, Asake album still remain the best of album of the year so far, na the style of that particular song e Dey give you so, i understand, but man gas leave label focus make your style no old for pipo eye

😭💔

Did he sellout?

Why his dance no match d beat 😂

He looks so different

God see skillzzzz ⭐️⭐️⭐️⭐️⭐️

Better performer than Burna boy😍😍🤣

See you on Saturday Mr. Money

Sick pant!

Mr money with good vibes always





