正在加载视频...

视频加载失败

🚨Asake Runs it back at Agganis Arena 🤩🔥 🇺🇸

1,077,471 次观看 • 2 个月前 •via X (Twitter)

34 条评论

fayy. 的头像
fayy.2 个月前

Wetin be all this stress... after performance call am back stage make she come ride you😹

Tega🇪🇸🇵🇹 的头像
Tega🇪🇸🇵🇹2 个月前

na the new rubbish wey him don dey do now be this? for him mind he get aura😂

diamond 的头像
diamond2 个月前

This guy don fuck this girl for stage 😂😭

𝗗𝗘𝗡𝐙𝐘 🧩 的头像
𝗗𝗘𝗡𝐙𝐘 🧩2 个月前

Make blood no enter dis girl brain 🧠 oh 😂 😂

honor 的头像
honor2 个月前

So apart from dis nonsense, ur main performance no fit help u trend ?

Pure Winner 🇧🇪⏳ 的头像
Pure Winner 🇧🇪⏳2 个月前

This thing don dey turn to fooling 😂

Busta🔸 的头像
Busta🔸2 个月前

This is why i’m taking my leg days serious

Applejuice🧃 的头像
Applejuice🧃2 个月前

I love that he is bringing Nigerian/African women on stage not the white girls

EMB-SNZ🦹🏽 的头像
EMB-SNZ🦹🏽2 个月前

Na this thing be the performer Ogun kpai all of una 😂

ZAMANI 7G 的头像
ZAMANI 7G2 个月前

Make he just enter fitness industry let’s know he’s a gym instructor than a performer

CASSIDY🇨🇦🙏 的头像
CASSIDY🇨🇦🙏2 个月前

They swear everything Rema is doing is a gimmick, but look at what this old man is doing at his concert at this age when he's supposed to be married with kids by now. Nawo oh

𝗗𝗘𝗡𝐙𝐘 🧩 的头像
𝗗𝗘𝗡𝐙𝐘 🧩2 个月前

Shey na Nigeria girls e dey flex like dis 😭😂

٢٩ 的头像
٢٩2 个月前

make he wrap am up nau 😂😂😂😂

𝙂𝙝𝙤𝙪𝙡⁷ᴳ 的头像
𝙂𝙝𝙤𝙪𝙡⁷ᴳ2 个月前

Dem go drag am today 😂😂😂😂 He no wise??

debe⚡️ 的头像
debe⚡️2 个月前

This one don reach 1 round already nau

JAYDIKAY🏆💙 的头像
JAYDIKAY🏆💙2 个月前

Werey wan be like Ruger, e come later end as Gym instructor

🕷️ 的头像
🕷️2 个月前

Omo e don do bro this gimmick cut it out

BIG STYLES ❤️🦅 的头像
BIG STYLES ❤️🦅2 个月前

Now he needs to keep up with this

backup✰ 的头像
backup✰2 个月前

Nobody useless pass Asake wetin be this If nah to farm now the werey sabi that one d!e

Ronic (Roronoa) 的头像
Ronic (Roronoa)2 个月前

He did say "I got many things I want to try my lady"😂

OMO CRACKER😁🤖 的头像
OMO CRACKER😁🤖2 个月前

Make dem no poco lee my lameda ooo

P_cutey 的头像
P_cutey2 个月前

Wait na perfuming be this too 😭

enigma 的头像
enigma2 个月前

This egbon no wan go gym again turn ynash to ring

Duff Manuel 的头像
Duff Manuel2 个月前

Mr Money 🔥

💎 的头像
💎2 个月前

When will it be my turn? 😭

MOB! 的头像
MOB!2 个月前

Before you know it she’d be suing him 🤦🏽🤦🏽. These people don’t learn

Omo Sassy🩶🕯️🥀 的头像
Omo Sassy🩶🕯️🥀2 个月前

Im just so happy golloria got her chance 😭🥹

Vicky DML♨️ 的头像
Vicky DML♨️2 个月前

Everyday is for leg day 😄

domingo 🐆 的头像
domingo 🐆2 个月前

This is what you get when you farm your song too much in Naija! So now he’s killing the live performance LOL 😂

Chainphantom 的头像
Chainphantom2 个月前

He took Omahlay lectures serious

Fatboy 的头像
Fatboy2 个月前

This is not that serious nw .. tried this with my petit friend last night .. I’m not even a gym bro the babe just don’t need to be so heavy

OKIKI-ADE 的头像
OKIKI-ADE2 个月前

Asake joor pelu awon omo innit/wanna gonna yi oo

FiFi✨ 的头像
FiFi✨2 个月前

She’s grinding back o😭

ECHELE 1 👳🏾‍♂️🇳🇬 的头像
ECHELE 1 👳🏾‍♂️🇳🇬2 个月前

Omo na to sharply start this gym o

相关视频