Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
🚨Asake Via IG Post “Chicago una too much 🥀”
72,704 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
34 Yorum

This ahmed too like fooling😭😂 Una too much as how?😭

Opening the tour with Amapino ft. Baddo is really a big sign of respect to him.

“The love Asake gets from Chicago is different! 😮💨

Who talk say asske no sabi speak English😂😂

Asake don get English lesson teacher seh wow 😳👏🏽🔥

See him ewedu accent 😭

Why are the lights off ? Not beating the local champion allegations 😂😂

Too creative

Mr Money for a Reason🥹🥹❤️

When I tell una sey money dey polish grammatical speaking una dey gbezomé. Shaaa get that bag fess every other thing will add up easily

Chicago didn’t come to play at all 😭 That sea of lights + the energy at Credit Union 1 Arena… Asake just said what we were all thinking.

Which kind accent be this?😭😭😭

King

Inshallah I’ll do the same soon🏟️🏟️ Big shout out to king Mr money 🙌

Una too much ke 😭😭😭🤥

I must tour, I must tour 😂💔

Mr money biggest influence ❤️🪖

Omor na asake dey blow English like this?

Make them on light lol

Goat 🐐

@KolaCash_ 😂

Lmao 😭😂😂

Buh I thought someone said it wasn’t full 😂

L A M Ẹ D A 🌹

Make dem on the light nau 😭

See crowd🔥🔥

Who teach am English 😭🥲

My money for a reason 🥹🥹❤️❤️

Omo, make una no worry. Mr. Money done leave una go.😂😂

Mr money roral

Who has the Full Clip or Link to Full Link ? Abeg

His the new Afro beat king

The love Choke ❤️🪖

This asake growth no ordinary all I can say is OMOH








