Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Ashawo dey your eye 👁️😂😂
51 Yorum

One big slap go reset her brain sha

E go do late

Èrèkèrè cancel…. 😂.. you go explain tire … na only if u have CCTV camera 🎥

🥹

Fear woman oooo

lol

Yes boss

Pray make u no find yourself for situation wey be say na only you and God know say u dey talk the truth.

Wahala

Lmao 😂

😂

You go bag Ph.d for explanation yet she no go get the explanation.😂😂

I go lie for you

Man shock

🥹

I no even know wetin to do next, maybe na to pound her tots or make I go beg my wife 😂

🤣🤣🤣🤣🤣

Stopit

😂😂😂

D bar dey laugh 😆

Omo bro breast dey o ah kilode 😳

One thing go and lack her inside the room and go and beg your wife back simple

Hahahahahhahahhaha hahahhahhah my man no fit talk self

Gbam

Ah! You go explain tire 😂😂😂😭😭

😂

Breast don ehh. God abeg

The guy no get sense

E weak me

You go explain taya 😃😃

🥹

One big slap go resolve everything

He no even know wetin he wan do again😂

Eh na

Implication ☹️☹️😂🤣😂

Na lie,🤣🤣🤣🤣

I no never hit a woman b4 but that would be my first time

Ah ah

😂

Is that not Gambia Flag? Or my eyes no good

You go explain tire 😅

😂😂😂😂

🥱

😂😂😂

🥱

Which kind yeye play be this

Just imagine

What’s her @

@grok who’s this skit maker?

Heii!! See set up oo 😄 🤣

😉
Benzer Videolar
Sensitive content
People still dey go ashawo quarters for 2025?😭😂
𝔸𝕟𝕥𝕙𝕠𝕟𝕪👾
346,008 görüntüleme • 1 yıl önce
Sensitive content
Tears Dey my eye 😂😂😂😂
Alabi
119,526 görüntüleme • 1 yıl önce
Sensitive content
Ashawo don meet Ashawo 😂… knacks for knacks 😂😂
Cleverly 💐
609,733 görüntüleme • 1 yıl önce
