Loading video...
Video Failed to Load
Asherkine dey play where DJ Chicken dey😂🫵🏽
10 Comments

ALEX ✰1 year ago
Dj chicken and peller na the most unfunny people for Nigeria. How them take blow sef?

𝐀𝐘𝐎 ✰1 year ago
Anytime I see DJ chicken or peller, I go just dey vex. Those people too dry, i still dey wonder how them blow for tik tok.

GeniusHawlah 👨💻1 year ago
The reason they haven't taken this guy to a psychiatric home is because they haven't tested him. 👌🏾

queenlizzie1 year ago
Why destroy, even if you will pay for it

Edo-Wizard 👺1 year ago
How can you be so rude and threatening at wanting to help someone 🤦🤦

brolow1 year ago
But why is he moving around Stay one place talk na abeg 😫

Cleverly 💐1 year ago
DJ chicken don start 😂

Zahra B1 year ago
3k for all that food abi wetin she talk

8 PLANETS 🪐1 year ago
At least he’s trying his best to help

Nozy Funky Diablo1 year ago
Chicken no just normal 😂
