Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Ashiere meji
504,415 просмотров • 9 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 32

The guy hold agege bread and she dey display moimoin, The combo calls for collabo nah!

Yansh don make the weyrey lose focus

Kilo fa ikanra 😂😂😂

😹😹😹

@mosky101 Him don reason the matter tire😂😂😂😂dey go up and down

Una no see agbo for him hand ?😂😂

Self control zero 🥴

Nonsense and ingredients. You go wear short tire, even go naked and I no still look your side. In fact I go do soapy before I begin dey disgrace my ancestor like this.

Finished married man 😩😩😩🤔🤔

Is the herbal for me 😂😂😭

She come bend,very wicked woman. 🤣🤣🤣

See as baba self control de struggle 😭

Dem dey do chicken fight. E no dey last long...😁😁😁

See big nyash wey u wan keep malice with .... Naaaaaaah mehn 🤣🤣🤣🤣

Na why u no need a woman with big bum bumbe dz 😂 😂

I pray make i nor dey tempted with that kind tin

Something wey you go first spank 😭😭

Couple content is always sex here and there But in real-life sex hard to see

@Wizarab10 you may pay no mind to the content, but the wrong word usage, you pointed out recently.

So she purposely tempt her husband 😳 well good sha cus the husband still love her

If you neva marry no advice us way don marry when e reach this point 😂🤣😂😂

nah only Jesus no fall put 4 temptation nd no b human being e be. if Potiphar wife carry waitin u carry Joseph go fall put 😂 😂 😂 so allow d man fall abeg 😂 😂

When you marry your Choice. No Self Control. 🤣🤣🤣

The day man successfully losegaurd yansh.....maybe na that day yansh start to dey front. My brother, swallow your pride and spank that sh!t

No be jedi(m’epon le) that man hold for hand(bottle)

😂😂😂😂 why is he cranky 😂😂

Oga don put hand for pocket 😂😂

It's intentional. These women know what they are doing!

I know say the guy go talk

My wife does same

😂😂😂 Nbl na our weak point

These women know what they are doing. They will vex you and goan swear something sexy😭😭😭😂
