Video yรผkleniyor...
Video Yรผklenemedi
32 Yorum

The guy hold agege bread and she dey display moimoin, The combo calls for collabo nah!

Yansh don make the weyrey lose focus

Kilo fa ikanra ๐๐๐

๐น๐น๐น

@mosky101 Him don reason the matter tire๐๐๐๐dey go up and down

Una no see agbo for him hand ?๐๐

Self control zero ๐ฅด

Nonsense and ingredients. You go wear short tire, even go naked and I no still look your side. In fact I go do soapy before I begin dey disgrace my ancestor like this.

Finished married man ๐ฉ๐ฉ๐ฉ๐ค๐ค

Is the herbal for me ๐๐๐ญ

She come bend,very wicked woman. ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

See as baba self control de struggle ๐ญ

Dem dey do chicken fight. E no dey last long...๐๐๐

See big nyash wey u wan keep malice with .... Naaaaaaah mehn ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Na why u no need a woman with big bum bumbe dz ๐ ๐

I pray make i nor dey tempted with that kind tin

Something wey you go first spank ๐ญ๐ญ

Couple content is always sex here and there But in real-life sex hard to see

@Wizarab10 you may pay no mind to the content, but the wrong word usage, you pointed out recently.

So she purposely tempt her husband ๐ณ well good sha cus the husband still love her

If you neva marry no advice us way don marry when e reach this point ๐๐คฃ๐๐

nah only Jesus no fall put 4 temptation nd no b human being e be. if Potiphar wife carry waitin u carry Joseph go fall put ๐ ๐ ๐ so allow d man fall abeg ๐ ๐

When you marry your Choice. No Self Control. ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

The day man successfully losegaurd yansh.....maybe na that day yansh start to dey front. My brother, swallow your pride and spank that sh!t

No be jedi(mโepon le) that man hold for hand(bottle)

๐๐๐๐ why is he cranky ๐๐

Oga don put hand for pocket ๐๐

It's intentional. These women know what they are doing!

I know say the guy go talk

My wife does same

๐๐๐ Nbl na our weak point

These women know what they are doing. They will vex you and goan swear something sexy๐ญ๐ญ๐ญ๐
