Loading video...
Video Failed to Load
Asset over liability
10 Comments

Law Abiding Citizen1 year ago
Chidera dey gimme joy abeg. Weldon brother

Chidera Madu1 year ago
Thanks bro

I'mNelson 🇳🇬 🇺🇸1 year ago
Guy marry this babe ooo 😆 🤣 She too Sabi this content , She get agirima Very beautiful and funny 😁 With asset wey set

Odoh1 year ago
Upon all the numbers of people you don pursue from this your house, you still dey always get visitors..

𝐃𝐈𝐕𝐈𝐍𝐄1 year ago
You go de put mouth for people wey de knack each other 😂😂

NDY ⭐⭐1 year ago
Where you dey go wey I wan give you Tfair? Apapa Your papa😂😂😂😂😭

Harrison David 👑1 year ago
Your contents these days dey make me laugh scatter. How can I contact you? I get opportunities for you.

Chidera Madu1 year ago
Come dm nau😂💗🙏

Ꮪυεиzу Y ✯1 year ago
See word play, omo no be child’s play

Jimmy1 year ago
Bro u good😂🙌🏻 and this una three always de finish work 💯😎
