Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Asset over liability

74,127 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)

10 Yorum

Law Abiding Citizen profil fotoğrafı
Law Abiding Citizen1 yıl önce

Chidera dey gimme joy abeg. Weldon brother

Chidera Madu profil fotoğrafı
Chidera Madu1 yıl önce

Thanks bro

I'mNelson 🇳🇬 🇺🇸 profil fotoğrafı
I'mNelson 🇳🇬 🇺🇸1 yıl önce

Guy marry this babe ooo 😆 🤣 She too Sabi this content , She get agirima Very beautiful and funny 😁 With asset wey set

Odoh profil fotoğrafı
Odoh1 yıl önce

Upon all the numbers of people you don pursue from this your house, you still dey always get visitors..

𝐃𝐈𝐕𝐈𝐍𝐄 profil fotoğrafı
𝐃𝐈𝐕𝐈𝐍𝐄1 yıl önce

You go de put mouth for people wey de knack each other 😂😂

NDY ⭐⭐ profil fotoğrafı
NDY ⭐⭐1 yıl önce

Where you dey go wey I wan give you Tfair? Apapa Your papa😂😂😂😂😭

Harrison David 👑 profil fotoğrafı
Harrison David 👑1 yıl önce

Your contents these days dey make me laugh scatter. How can I contact you? I get opportunities for you.

Chidera Madu profil fotoğrafı
Chidera Madu1 yıl önce

Come dm nau😂💗🙏

Ꮪυεиzу Y ✯ profil fotoğrafı
Ꮪυεиzу Y ✯1 yıl önce

See word play, omo no be child’s play

Jimmy profil fotoğrafı
Jimmy1 yıl önce

Bro u good😂🙌🏻 and this una three always de finish work 💯😎