Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Asset over liability 😂😂
33,704 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
10 Kommentare

Engr Pee 🐐vor 1 Jahr
Na why I know why u start this ajo Iwu onye ojoo 😭😭😁😁😁😁😁

HisExcellencievor 1 Jahr
I dey look you like umuada wey ask for amstel malt dem bring dubic malt. 🌚😆

Denn✞s Lamarvor 1 Jahr
Chidera paste aza

Chidera Maduvor 1 Jahr
0078392543 access bank

Jcrockvor 1 Jahr
Chidera gi na this your guy good abeg Where's Winifred?

Achiever❤️🖤🦅vor 1 Jahr
This one too sweet me 😂😂

___Anonymous Ojvor 1 Jahr
Asset over Liability come inside jare😂😂😂

Ushahemba Ayoovor 1 Jahr
Dera them no plan do skit like this abeg, I swear as you come into skit making you just carry the bars go higher than high for the rest skit makers 😂🤣😂 No be so them d do things o 🤣😂. Nice one Dera!

Mr Never Give upvor 1 Jahr
Consistency is key. You dey over deliver

IamHajibolaH🥶vor 1 Jahr
Abeg make I come join ajo
