Loading video...
Video Failed to Load
Asset over liability ๐๐
33,704 views โข 11 months ago โขvia X (Twitter)
10 Comments

Engr Pee ๐11 months ago
Na why I know why u start this ajo Iwu onye ojoo ๐ญ๐ญ๐๐๐๐๐

HisExcellencie11 months ago
I dey look you like umuada wey ask for amstel malt dem bring dubic malt. ๐๐

Dennโs Lamar11 months ago
Chidera paste aza

Chidera Madu11 months ago
0078392543 access bank

Jcrock11 months ago
Chidera gi na this your guy good abeg Where's Winifred?

Achieverโค๏ธ๐ค๐ฆ
11 months ago
This one too sweet me ๐๐

___Anonymous Oj11 months ago
Asset over Liability come inside jare๐๐๐

Ushahemba Ayoo11 months ago
Dera them no plan do skit like this abeg, I swear as you come into skit making you just carry the bars go higher than high for the rest skit makers ๐๐คฃ๐ No be so them d do things o ๐คฃ๐. Nice one Dera!

Mr Never Give up11 months ago
Consistency is key. You dey over deliver

IamHajibolaH๐ฅถ11 months ago
Abeg make I come join ajo
