Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Assignment understood. 👌🏽
105,529 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)
Комментарии: 35

Asake heard the assignment and delivered! 😮💨🔥

Ehhen asake na bad guy, Gym no be waste

See the way she the move her legs, she must be very good😂😅, she wants to feel Giran presido .. Badt girl.😁

Thank God sey asake build o If not e for fall down 😂

@Giran01 I think this is associated whit Alexa or the team Cus I check her instagram omo Watin I see be like my idolo don day date this girl oo😂😭

That leg movement Fuccccckkkk!!!!

Leg days really pay off 😂😂😂🔥🔥🔥 Medo 🔥

Una remember when Asake been Dey work out? This na why

Tall women are fineeee ♥️

Brooo and he didn’t stop singing, didn’t even miss a beat 😮💨😮💨😮💨🙌🏾🙌🏾🙌🏾🙌🏾🙌🏾🙌🏾🤣🤣🤣🤣💯💯💯💯💯

Omo this girl go good for that style ooh 😮

Ain't gon lie.he do reward that gurl for unexpected performance.

we go start dey fear this one too

Omo see aura 😭😭😭😭😭😭 choi

Ma she no cum ooh 😅

Oh damnit …..! Asake ma pami nah 😭😭😭

Mr money see down low turn immediately 😂 na Mr Money understood the assignment 🤓🫠

ba mi so ro, ki lo fe???🤣🫵bad boy for a reason

See aura

Asake killed this One ☝️… Giran Presido for a reason man ..!!

Work out really pay off

Asake Epon don rise,😭☠️

who is she😍😍

Na why baba dey go gym be this understood 🙇🏾♂️

Skillful Mr Power!!!

LAMEDA 🔥🔥

Badman Gangster 😮💨💯

Naso Hull city handle my Man U

At first I thought it was shank’s babe

Very

I’m obsesse with this video

After show settings

If you like no gym 😂😂😂

Delivery guy 👦 👌 ❤ 🙌 😎 ♥

The lady after the concert 👋🤣
