Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
At this point, i give up on this guy😂😂😅
83,560 görüntüleme • 2 yıl önce •via X (Twitter)
10 Yorum

Shittu Ademola Afobaje2 yıl önce
😂😂😂Mautiin, abeg no come here for fund raising when they eventually break your friend head oo. My hand no dey oo Keep it up King of Prank... But be careful out there, Ara n kan awon eyan o

Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸2 yıl önce
My hand no dey o😂

SJohnson..... #LFC 🏆 🏆 🏆 🏆 🏆 🏆2 yıl önce
Werey just plenty for this country.. 🤦♂️ 😂 😂

Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸2 yıl önce
😂

Big Tobs2 yıl önce
I need to see more of this guy content

Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸2 yıl önce
Hold for it

klassic Jay2 yıl önce
Them go beat am one day

Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸2 yıl önce
He don dey look like something wey go eventually happen 😂

Bukky❤️2 yıl önce
What’s this🤣

Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸2 yıl önce
I don tire oo😂
Benzer Videolar
1:30
Sensitive content
This guy need to be stopped at this point 😂😭
Enriched
99,471 görüntüleme • 1 yıl önce
