ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
๐๐ at this point, nothing can be done anymore.
842,346 ๆฌก่ง็ โข 8 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
52 ๆก่ฏ่ฎบ

ur midolo no even get good voice to sing this type of song lol

You no go cry keh. You have a long way to go.

@Timiii360 Onishorire olofo U go single till U kpai ashiere

@Freesoulszn @Timiii360 ๐

I no even understand Wetin you mean for here,nothing can be done that no musician can match him or what ?

@callme_ibrahim Rest

Tell Osakpolo to recreate I won check something

Go and tell him yourself

You no fit follow your idolo talk

No worry use โBig wiz โ collect engagement cause e no get another thing Una sabi.

Use am collect engagement too. I no hold you.

no go find food chop

Go find live.

Thanks for the Wizkid pr๐ฅบ๐

I Dey try force myself to like this egbon song But e nor Dey work๐๐ญ๐ญ

๐ญ

E come be like say I Dey punish myself๐๐ญ๐ญ I just wan try enjoy his songs e nor Dey work at all๐๐ญ

@abazwhyllzz Is this a praise or mock

@abazwhyllzz Both can coexist

Song so good I liked a hate tweet

Good.

Him life don kalas

๐

play am inside Benz, not inside Keke u go feel am.

Wait sheโs shading when me Iโm singing along and replaying I even liked ๐๐๐

Verse was too good I didnโt even know you were banting him

Lmao

I liked this not knowing itโs supposed to be hate tweet.. whatโs supposed to be the drag here pls? To think I was pitying this girl when they were dragging her by her fake wigs few months ago. Oponu

I no understand? The song tap like mad

Is this supposed to be a shade? Because I just liked a supposed shade ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

E too sabi nor worry....Sweet music Baba โฅ๏ธ๐ฆ ๐ซก

I'm not surprised. I don't expect anything more from you guys

Now I understand why the hate on Wizkid is so much. Look at the skill gap bro. No one should have this ability as a musician absolutely No one. To make music in the easiest way possible without over doing it. His natural delivery is so intimidating.

Your fav is davido and 7 billion plus more Spotify streams disagree with you ๐๐คฃ

How many times will I tell u that wizโs music isnโt for people who donโt hear English? U no de hear English ๐๐คฆโโ๏ธ

Keep streaming

๐๐๐๐

๐๐๐

Happy Valentineโs Day.

If davido fit sing like this , he no go clean chair for Grammy ๐ญ

While youโre here, you can patronize my brand. Thank you.

Omo music nau only person where get family problems or depressed person go tell you say this song no sweet pure flames ๐ฅ

Na why that boy abandon pikin for you be this

๐ญ๐๐๐ This guy no wan retire, e wan spoil waiting he don suffer build since ๐

Osakpolor no fit drop lines and flows like this ๐ฆ ๐

@wacko_not_mad De play.

Prove me wrong, no be sweet Fanta diallo๐๐๐

I no even know why I still dey follow this mumu girl

I liked and retweeted the videoโฆ took a while before I realized sheโs shading wiz because the song is so goodโฆ you must be daft, you bleach ur brain too??

Thanks for the PR good music ๐

Una.

Thanks for the promo. This is beautiful music
็ธๅ ณ่ง้ข
Sensitive content
they done nothing wrong to deserve this ๐ #uzakลehir
z.
125,045 ๆฌก่ง็ โข 1 ไธชๆๅ


