Loading video...
Video Failed to Load
At this point this wedding should be on Netflix ๐ฅบ๐
10 Comments

Nozy Funky Diablo1 year ago
Wedding don turn showbiz like this ooo

Solar Heavy1 year ago
you might like this

ู1 year ago
this kind wedding wey dey get part 1-3 so i no even understand am again ๐๐คฃ๐ญ

Larry ๐๐น๐บ1 year ago
Shey e never enter Netflix already ni?

Tesla Engineer.1 year ago
Make God no let the divorce amen because if they do this obj internet no go contain us them dey use wedding oppress us especially that eniola way dey cry like say Dem no buy caprisun for am God go keep Dem together amen ๐.

Teniola๐
1 year ago
Make the wedding sha Tey small

D'Grammy Boi1 year ago
How many episodes?

Christian1 year ago
They look cute together

Warrior โ๏ธ1 year ago
I dey tell you oo

PearlBaby๐ค1 year ago
I don tire for these people
Related Videos
0:44
Sensitive content
"At this point, the Democrat party should be viewed as a terrorist organization."
Michelle #AmericaFirst
14,099 views โข 11 months ago
