Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
At this point this wedding should be on Netflix 🥺👏
10 Yorum

Nozy Funky Diablo1 yıl önce
Wedding don turn showbiz like this ooo

Solar Heavy1 yıl önce
you might like this

ّ1 yıl önce
this kind wedding wey dey get part 1-3 so i no even understand am again 😂🤣😭

Larry 💐🌹🌺1 yıl önce
Shey e never enter Netflix already ni?

Tesla Engineer.1 yıl önce
Make God no let the divorce amen because if they do this obj internet no go contain us them dey use wedding oppress us especially that eniola way dey cry like say Dem no buy caprisun for am God go keep Dem together amen 🙏.

Teniola🏅1 yıl önce
Make the wedding sha Tey small

D'Grammy Boi1 yıl önce
How many episodes?

Christian1 yıl önce
They look cute together

Warrior ⚔️1 yıl önce
I dey tell you oo

PearlBaby🤍1 yıl önce
I don tire for these people
Benzer Videolar
0:44
Sensitive content
"At this point, the Democrat party should be viewed as a terrorist organization."
Michelle #AmericaFirst
14,099 görüntüleme • 10 ay önce
