Loading video...
Video Failed to Load
At this point you guys should just kpai me
85,040 views • 11 months ago •via X (Twitter)
34 Comments

@vdmempire If dem kpai you, wetin go be the fate of millions of voiceless Nigerians? Wetin go be the fate of the common man? Our prayers no go ever waste. Nothing fit do you , you be our fighter, our voice, and our hope to believe in a better tomorrow.

@vdmempire Dear VDM, Don’t be mad and tired of the good work you do for your country. You are doing what is expected of our government and more and God bless you for everything you are doing. I know it is tiring but if you stop this good work it will affect so many of us please 🙏 help.

@vdmempire Omo must VDM get involved in every matter for this country make una pity him kwanu na human him be and na still one life he get , una know how many problem way de him desk , omo make una try de understand from him own side kwanu

@vdmempire VDM is absolutely right here, I don’t even understand Is VDM your federal government that have turned deaf ears. Make una try Dey rest oh

@vdmempire If na boy dem defile now we no go even hear anything from this so called gender, and if vdm put mouth na still the gender go say he no get work he Dey do like woman, Nigeria women have sense Biko 😂😂😂

@vdmempire VDM had said it is an opportunity for others to follow up any case or matters...do you know why because 'The harvest truly is plentiful, but the labourers are few; Pray ye therefore the Lord of the harvest, that he will send forth labourers into his harvest.”

@vdmempire It’s not VDM responsibility to be speaking out for every victims of rape in Nigeria. She can as well inform her brothers and friends to use their platform to advocate or seek justice for the rape victim. VDM is not your errand boy.

@vdmempire Na wa ooooh, must he talk in any trending topic

@vdmempire Ratel you no fit die nah

@vdmempire Now they need your voice so bad🤷♂️

@vdmempire VDM we dey with you even if dem wan paint you black dem no know say black nh your favourite colour continue the good work bro ❤️

@vdmempire If everybody come out dy fight for justices like this @vdmempire nor go too stress him self for Nigeria 🇳🇬 so make una help fight this one make him rest small he don too try for we abeg 🙏🙏🙏🙏🙏

@vdmempire Go and find work very mumu man No be to carry ling light every morning dey do video like women 😂😂😂😂

@vdmempire We need to understand that if VDM doesn't handle or follow up this matter.. That does mean he doesn't show interest or care about it.. listening he really cares.....and needs people like him to do the same if peradventure is engaged with other things that are more vital as this.

@vdmempire Omo this country ehn Vdm abeg you don try

@vdmempire VDM nah man you be I really like the way you use address this issue now

@vdmempire So of them are act as if they really care leave baba VDM abeg

@vdmempire All this Nigerian OS way dey claim influencer tech one lesson VDM

@vdmempire Well said

@vdmempire E reach una time now you expect vdm to talk as what o, I though Yall can fight for the feminine right just bunch of looser who don’t know what they want

@vdmempire Omo

@vdmempire Omo VDM deh really suffer oo

@vdmempire Why will VDM talk about the girl when he have not gather his evidence That is even an old case Una wan put him for talk

@vdmempire VDM don turn mini god of Nigeria 😂🤣

@vdmempire If una no kpai vdm una no go rest u*eless people

@vdmempire Nigerians self una wahala too much, Na today ochanya kpai, for the past years waiting una do, becuz I know say this matter don past 5 years there about. You don't have to bring VDM into this. If I dey vess go vess put for the man and his son wey rapee her to deathhh.

@vdmempire Presdoo my people say no be every Rian wey fall them the plant, so some comments and posts you suppose do like say you no see them, some of them are posting this girl just for them to get more views and comments

@vdmempire And let me add this, You VDM are not doing your well, yes by now you suppose to have built a team that will work with you. You asked for funds, and has been provided through the NGO and you are still working alone.

@vdmempire When he wan help phyna no be still same female say Mae he leave them now you guys want his help, female Dey the problem of this country seriously 😂😂

@vdmempire Dem mention you to talk about Ochanya u de talk another thing

@vdmempire @vdmempire you are really doing a good work, you are not government, you have even done enough, don't let some ungrateful people weigh you down. You are doing alot already, just do those you can do, you can't kill yourself for Nigerians. We know the risk you take, God bless u

@vdmempire Majority of this influencers in Nigeria are clout chaser To me as a Musician in this country, your role model or mentor define your path in the industry of entertainment more less as a citizen of this country E.g you pick zazuu as your role model then you know what I'm saying

@vdmempire It’s high time everyone bear their papa name! Every one should focus on their focus !!

@vdmempire Maybe VDM go split himself into 100🤦 Make this girl boyfriend or husband too come out come talk for the ochanya matter na
Related Videos
Sensitive content
Just accept it at this point guys … it’s time 🐺💦
Buffpup 🦴VchiBan✨
79,047 views • 2 years ago
Rangana didi should just stop talking at this point of time ?!!
Ranting gola
94,031 views • 1 year ago
Sensitive content
just shoot me at this point
vera
306,155 views • 4 months ago
