Loading video...
Video Failed to Load
Atobaje, Agege, Lagos.
285,353 views • 2 days ago •via X (Twitter)
26 Comments

The say wey I enter dis area for agege… Truly atobaje wa ooo The drugs wey dey dis area e fit supply d whole of lekki phase 1for one month

Obough Agege>>>>>

Mushin wa ooo😂

Na my hood 🔥

Omo this people are different breed

𝘈𝘭𝘩𝘢𝘮𝘥𝘶𝘭𝘪𝘭𝘢𝘩

Them guide all those tout for there but you no go know guy , One guy hold me that year say make I buy am drink na so e show me aza say he pass all those level make I no whine am

Genz no fit relate 😂

If you try to break her heart 💔 lasan You’re gone 😂

Very infectious settings Very tight settings

I legit grew up here .. kasumu street before ahmed grammar school pencinema.. our papa see say all him pikin like don dey spoil small small .. most of my brother get bottle scars .. na so the man and him wife pack all of run commot go one bush for Ayobo 😭😭

Very infectious settings

Agege is the home ot tout in Lagos

Anytime I enter Atobaje, I dey always shiver. Every house there is a hood. The day their boys accosted me around Post Office, I was catching fun while losing money.

The future youths of the yoruba people

Them no dey commot for agege

Awon omo oro Fobo jagun

@DukeofDmw2 @captain_timi na this kind babe una Dey like ounje yin 🥹

Oloun see

This where myself and my dad was born 😭 😂

The mother of this kid never know Shey she fit no eat the fruit of her neighbor

Atobaje alway rugged

Iya awon omo yii da

Nah my street be this o, nah wetin we dey face everyday be this

Umu ofe mmanu

Wahala 😂
