正在加载视频...

视频加载失败

Auchi Poly students playing squid game

377,427 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)

11 条评论

𝙿𝚛𝚒𝚍𝚎 𝚘𝚏 𝙻𝚊𝚐𝚘𝚜 的头像
𝙿𝚛𝚒𝚍𝚎 𝚘𝚏 𝙻𝚊𝚐𝚘𝚜1 年前

@zaddyofbenin Wicked people “she say you no go carry am go corner you go shoot am directly “ werey want make em kpai pesin to make am real edo no be safe place walai😂😂😂

Biggestpaid147 𝕏 的头像
Biggestpaid147 𝕏1 年前

@zaddyofbenin That guy for front no know say him suppose day bomb

C.O.G ⭐️⭐️ 的头像
C.O.G ⭐️⭐️1 年前

@zaddyofbenin Inside the school hostel is still like this after so many years ? 🤦

Adeola 🌺👑 的头像
Adeola 🌺👑1 年前

@zaddyofbenin Lol cultist fit start the real shootings if them vex .. that school Na case

Franklin 🦇 的头像
Franklin 🦇1 年前

@zaddyofbenin Make dem shoot am directly??😂

1stBLACKPOPE 🌚🤗 的头像
1stBLACKPOPE 🌚🤗1 年前

@zaddyofbenin Na school wey auchi people fight Phillipa commot from, be this oh. The school dey their hand since now, dem no fit maintain am. Rubb!sh!

Aliyu Saheed 的头像
Aliyu Saheed1 年前

@zaddyofbenin Na real gun dem supposed use

Study Bunny Games 的头像
Study Bunny Games2 年前

Learn Japanese through "mild immersion" in a game Like this? Repost and follow us!

Edgar Odafe 🌟 的头像
Edgar Odafe 🌟1 年前

@zaddyofbenin My school, Good old days

D🥷🏾🖤 的头像
D🥷🏾🖤1 年前

@zaddyofbenin See school wey I from graduate

Joshua 的头像
Joshua1 年前

@zaddyofbenin Dem no fit still do small renovation for this hostel after many years, na only administration offices dem dey work on, dem no fit build new hostel

相关视频