Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Aunty chop first 😂🔥#trending #viral #ishowspeed
44,756 görüntüleme • 8 ay önce •via X (Twitter)
35 Yorum

Them no pour the garri yellow weh dy painter na why she still dy alive.

I don’t understand igbo but d way u dey add am to ur statements ehn, e dey always muzz me😂😂

I no vex till I hear the 1 gram... Ei no go good for that girl 😡

I swear you be clown😂😂😂 I don laff tire

LoL dis guy....u don dey turn my fave ah swr

Why u use my name Fanta why

Mapu gị incisor, pre-molar and molar. .. 🤣🤣🤣🤣 Gịnị fọdụrụnụ?? Ọkwa Karashika, sucking of blood🧛🧛🧛

Bro follow bag ahbeg,I be your biggest fan...😂😂🙌

Precious chop first before fighting

Why always Emmanuel everytime abeg make una leave us alone o

Fanta bikooooo😂😂😂😂😂

Lmao 🤣

Dude deh make me wish say I understand igbo language... wetin emmanuel do una🤣

Early morning iberibe

Maka y

Guyy 😂😂😭

na lie na your stew dem pour

😂😂😂😂 Omo I no go gree oo , dem 2 go provide my food

Must you mention Emmanuel,😂😂😂

Nna ehn.... Precious need to learn anger management

Fanta 😭😂😂

From the aroma of the stew you go know say the stew go sweet 😋

😂😂😂😂 Me wey for go wash rice boìl am🤣🤣

😃😃😃 everywhere go just stew

This is happening with or without approval.

😅😅

As I hear Cana I take the matter personal

She dn waste Emmanuel hard earned money wey he wn use guide for the weekend

Emmanuel don suffer for people mouth, chaii Emma nwannel!🤣🤣🤣🤣

Some girls sehf 😂😂

😂😂😂🤣🤣🤣🤣

Who be this guy 😂😂😂😂😂😂😭😭😭😭

She no get sense forgive am😂

Omo what if na chef? Precious no be so oh

😂😂😂
Benzer Videolar
New year the same Garri yellow 😂🔥#viral #trending #afcon
Fanta_de_joker
24,833 görüntüleme • 8 ay önce
