Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Aunty chop first ๐๐ฅ#trending #viral #ishowspeed
44,756 Aufrufe โข vor 8 Monaten โขvia X (Twitter)
35 Kommentare

Them no pour the garri yellow weh dy painter na why she still dy alive.

I donโt understand igbo but d way u dey add am to ur statements ehn, e dey always muzz me๐๐

I no vex till I hear the 1 gram... Ei no go good for that girl ๐ก

I swear you be clown๐๐๐ I don laff tire

LoL dis guy....u don dey turn my fave ah swr

Why u use my name Fanta why

Mapu gแป incisor, pre-molar and molar. .. ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ Gแปnแป fแปdแปฅrแปฅnแปฅ?? แปkwa Karashika, sucking of blood๐ง๐ง๐ง

Bro follow bag ahbeg,I be your biggest fan...๐๐๐

Precious chop first before fighting

Why always Emmanuel everytime abeg make una leave us alone o

Fanta bikooooo๐๐๐๐๐

Lmao ๐คฃ

Dude deh make me wish say I understand igbo language... wetin emmanuel do una๐คฃ

Early morning iberibe

Maka y

Guyy ๐๐๐ญ

na lie na your stew dem pour

๐๐๐๐ Omo I no go gree oo , dem 2 go provide my food

Must you mention Emmanuel,๐๐๐

Nna ehn.... Precious need to learn anger management

Fanta ๐ญ๐๐

From the aroma of the stew you go know say the stew go sweet ๐

๐๐๐๐ Me wey for go wash rice boรฌl am๐คฃ๐คฃ

๐๐๐ everywhere go just stew

This is happening with or without approval.

๐ ๐

As I hear Cana I take the matter personal

She dn waste Emmanuel hard earned money wey he wn use guide for the weekend

Emmanuel don suffer for people mouth, chaii Emma nwannel!๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Some girls sehf ๐๐

๐๐๐๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Who be this guy ๐๐๐๐๐๐๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

She no get sense forgive am๐

Omo what if na chef? Precious no be so oh

๐๐๐
รhnliche Videos
New version of myself ๐๐ฅ#viral #trending #afcon
Fanta_de_joker
115,553 Aufrufe โข vor 8 Monaten
