Loading video...
Video Failed to Load
Aura 4 Aura White 4 White 😂😂😂
91,608 views • 10 months ago •via X (Twitter)
40 Comments

Nothing concern Yoruba people sha. JUST LOVE AND PEACE!

💯

Make them sha shout Happy New Year nhi koko

@Active_010 💯

Yoruba people will humble you 😂 😂

Dem no too get wahala 😂😂

Wait'oh nah Muslim nd Christian I dey see so abi my garri too much 😂😂😂

Na Muslim and Christian 🤣

If their we not be fight, nothing is bad in it sha.

Yoruba We no get wahalaaa

Nah so i see cele member with their white garment and no footwear for rvcg church wey i do crossover. I was surprised because i could literally see a celestial church not too far from there 😂. Obviously they came with friends. crazy stuff

Mama just dey vibe dey go

I have one unpopular opinion, I feel White garment church is a church that Muslims find it easy to blend in

Definitions of the highest tolerance in Oduduwa land,love and trust is beyond religion.

Muslims sef dey do am for cele church now.

It can only happen in Yorubaland. Keep ur extremism in ur land.

Mama still follow dem drop money 🤣

Can only be in Yoruba land 😹💔

Southwest no get wahala nah just few extremist wan bring wahala

Like me na na Anglican church I go do my cross over night last night for ph here one of my guy see me deh shout this boy na muslim na muslim pastor wetn carry u come church if no be woman, I just deh laugh 😂 😂😂

The Yorubas have a question for anyone who has stopped being tolerant because of their religion (extremism): Ṣé o ti gba wèrè wọ́ ẹ̀sìn ni? Have you allowed madness into your religion?

Na Muslim full cele and cherubim normally na

Yoruba people don’t really care about religion, we see ourselves as humans first.

Aura for aura o 😂😂

@AyoMichael85961 😂😂

Naso I wan Dey this year, if you see me for shrine, no greet me just do wetin you find come make I do my own

Our Yoruba people ooo… laugh go wan wound Jesus and Mohammed for heaven.

Its in our DNA...we are a hospitable people.

Wait am I tripping??? 😭😭

No oooo😭

Yoruba people go humble any religion extremist 😂

@BlessingsDigha Just gotta LOVE Yoruba ppl 😭🤣

Two factor authentication

She dances like someone high who wandered into the wrong congregation, but to her, it still feels right

Na time cause am mama no won looseguide the time na why she branch …

Nigeria na cruise

Na only yoruba go relate , For ibadan Muslims go pack inside church 😆 🤣 Church and mosque dey share fence for here ❤️

It’s called 2 factor authentication 🤣

If only ibos and Hausa can be like this we gonna be exploring space by now🤣💔

This 2026 lasan
