正在加载视频...
视频加载失败
Aura for Aura 😂🔥
32 条评论

Portable grab e money tight make one no fall 😂

😭

Make two of them enter ring na 😂

Omo na $100 bill zlatan use oo Aura 4 aura ke

Which aura we go show

e go clear soon

One na aura the other one na ora

@grok what currency note is the 2nd frame man spraying

All this one no even concern me,if E sure for any of them,make them call me out to give 10 notes of the currency they're showing online here 🦅

Zlatan go just buy portable as pet

@Zlatan_Ibile I see what you’re doing, you’re doing portable a big favor him suppose dey thank you for dm

Portable get money pass u

@grok estimate them from the vid😂

Portable no fit guide reach Zlatan

Na pounds sterling portable guide oh!👀

Portable money no be dollar na pounds oo make Zlatan no use pressure kpai Portable for us oo 😹😹😹😹

Person Wey pour m down, go pick m back

Make zlatan and portable settle there fight for ring set

Portable never rest since zlatan show the 500m 😂

I too like their beef, dem dey beef like siblings 😂😂😂😂

For ordinary 500 million

No bad energy…. Aura 4 Aura ni ooo

Portable self no small

No fight

Na music portable dey sing now abi na Fuji or apala abi pala polo

😂😂😂😂

😹One Dey Yankee One Dey Libya 😹

Opor

Portable hold Zazillion dinar abi which currency be that?

Una sha wan dey put portable for talk😂😂

🥶🥶😆

Zlatan self use style mumu jare 😂

