Loading video...
Video Failed to Load
Avoid this type of friend 😭💔
248,109 views • 1 year ago •via X (Twitter)
38 Comments

Hahaha, when I was in JSS 2, our teacher asked my friend to mention the classes of food, and he didn’t know. So I whispered to him, 'Say mango' 😂

😭😭💔

This one wicked 😂😂 the teacher suppose hold both of them

🤣🤣

Na them they make life sweeet no lies

The teacher sef shock😄

Aswear

Just me writing rubbish for my classmates then and I gave them to copy during exams.....and I have the correct answer sheet with me 😂😭

Na God go judge dem

This kine friend nah devil😭

By all means

Next time him no go ever sleep 😴

@Rinsole_T Na my work be this back in the days…..your back go peel today 😂😂😂

Chai, chijioke set me up that year, Mr Owolabi flog me 4 front of class, steeze gone😞

Oh chim set up

😂😂😂

😩

Run far o 😂

Brutal

By all possible means 😭😭

By any means necessary 😂😂

😂😂😂

Like stay away from them

😂😂

Nawa 😂

Werey no send at all😭😭

Wetin be this😂😂

Just wait for me after school dismissal 🤺

E get why

Hehehe 😂

You no go draw am back keh 😂😂😂

One time my friend said Intro Tech teacher dey call me for staff room, omo.... meanwhile nobody dey call me ooh as I enter teacher say make I go bring my note come for marking say him never see me for him class before

Omo at all cost oh

Avoid dem o

😭😭😭

See set up 😭

Omoh whhattt

So what happen next 😂
