Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Awareness…..
65,289 Aufrufe • vor 4 Monaten •via X (Twitter)
35 Kommentare

The only logic here is that scrapping off everything is cheaper to maintain. Otherwise this is BS and has no bearing on your success in life.

Me wey come dey on low cut mk I go wear my wife wig abi cuz I need money badly o

Truly flesh and blood didn't reveal this to you Olodo uprising did

Mumu talk, But them cut Samson and he lost his powers.

Yesterday nah soapy today nah dreadlocks 😂

Shet up jare!! Nigerian sick mentality

Ahh swear after changing your haircut to low cut ehh, you go first feel fresh an new thing's go first com ur way firstly 😂😂

Another Olodo uprising.. most of you don’t know the truth behind your hair.. Your hair is more spiritual than what you can imagine… your hair alone combine the DNA 🧬 of your ancestors. Your hair also is attached to your spiritual powers.. just like Samson in the bible..

When una don talk nonsense finish una go come cover am up with emotional sounds lol

So na your hair dey stop your destiny? People just open camera to say rubbish online these days

Me wey carry molo nko, abeg no add to vex this morning

I Dey go barb on Sunday

Barbing of hair na regular thing for poor people,what are you saying?

Anytime this one come my tl Na just rubbish things Dey come out from him mouth Wetin consine hair and hardship godddd😭

Nigga SDFU everyone isn’t like uu ur experience na ur problem so this’s an advice Abi na waiting I dy wonder uu just come back from Jail? Ooooh sorry 😞 hope uu don get sense now

Anyhow talk

Which kind mentality be this

Oga shut up

If them regulate social media advice go reduce, too many talkative zero nation builders

😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂he say na barb your hair today hes talking out of experience 😭😭😭😭😭😭sapa no be anybody mate

Capri sonne 🧢

Me and my guy just reason this particular talk for training. Obere Uwa💯

u go stop that your dirty talk , u Dey hear me so ? Which kind anyhow character be that …. Olodo uprising

lol 😂 na naija everything dey sup 😂😂😂 so if Ino barb my hair na weytin dey cause hardship for me

Spewing rubbish with confidence, na the background sound dey vex me pass

Baba dey inside car dey advise us wey dey use leg waka

Nah rubbish this guy de always say de play

Notice how he didn’t use any scientific or evidential claim to back his point up. What he used is “God go just dey….” That’s how you know he’s part of the olodo uprising.

Some Mumu now go believe this rubbish Bro na God una won gaslight or whine? You fit later barb that low cut make dangote trailer comot your whole head

Na real talk my guy, na real experience bro

I just barb am😩

Olodo uprising

Dey play

Na bulshit take be this Only barb your hair if it’s too rough…..and you can’t maintain it My guy cut his dreads of 2 years last month Economy situation isn’t changing for any of us

I go scrape am off today
Ähnliche Videos
Sensitive content
Hypersexuality awareness
Mz.cici
74,574 Aufrufe • vor 5 Monaten

