Loading video...
Video Failed to Load
Awon kan ni mo ba pick 🤕
43,242 views • 1 month ago •via X (Twitter)
42 Comments

This Alaga Lamba no fit make heaven 😂😂😂

😂

Baba you dey try oooo.... Well-done boss man ♂️

Ojo to Oyo on life wire lamba kiloshele nah 😅😅

😂😂

Take it easy on we wey Dey chop pepperish food 🥘 😅, na god save me today as I hear ojo to oyo on life wire, I burst laugh pour spit on all the food mistakenly 😂😂😂

He is back again🙆🏽♂️🤣🤣🤣

😂😂

Omo😂😂😂

😂😂

Guy stop now🤣🤣🤣

😂

I love sweet lies like this you go know say na lie but you go dey enjoy am dey go

Monipe Fork. Kiwalofe shele bayi

I can’t be the only one that love watching this guy tell his outrageous lies… 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 The more outrageous the better.

This guy😂

😂

😁😁😁😁

😂

Alaga shooogbadun bayi 😂🤣😂🤣 which kind lamba be this

The video no complete na😂😂😂

If you enter heaven, na prank oo. Angel dey whine you ni oo

🤣🤣🤣🤣🤣 ojoor lo si oyo and you no burn 🔥

E no go better for this guy😀😀 And he dey always dey serious

Lamba maa pa mii nau😹😹😹😹😹…. 2hrs lo fi boogo lori e 😹😹😹

Chairman you too much ohhh 🌚🕵️♂️😎

Dem supposed C-t your head 😁

Ahah Alaga no kill me 😂😂😂😂😂

🤣

Lamba mapa neuh

Irọ burúkú yii na ni o 🤣😂

😂😂

And I tried to see the last I was in Nigeria. I was in UI for 2 days

You don add Ay to the lies

Werey rey oooo😂😂😂

Burst my head 🤣🤣

This guy!! 🤣🤣🤣🤣

Alabama onikureoo

Make Guinness book of record come give you your record . Dem no born anybody well to compete lamba with you 😂😂

Una life don spoil o 😂😂

Lamba master tun ti de. Sweet sweet lamba. 😆🤣🤣🤣

Lamba Opoorrr Elect. elect 😆

