Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Awon omo Ibadan yi sha 😭😭
63,592 görüntüleme • 5 ay önce •via X (Twitter)
34 Yorum

Funny enough for this Ibadan wey una dey rate like say Na one ghetto, a lot of things to make you level up dey like mad. Na this girl just dey talk about her sef and not a general narrative about Ibadan girls, that is if she's from Ibadan. She's just being real

She’s been truthful nah… Una go say women too do, and this one dey talk watin she sabi do… make Una no dey talk them down..

Lowkey most guys like this pattern, you wan spend pass yourself nii

What’s the idea behind “omo ibadan” Like they are local speaking their accent or what? Pele o ara Greece

I can’t believe I watched till end omoh it’s so satisfying

Rifacosion co 🙂↔️ river benue ni 😂😂😂 were say nah rifacosion 😂😂😂

I like this babe die! Low maintenance local champion...gbewa😍

Na thief she be😂😂😂 Toast her first she go chop everything wey she mention Na scope o😂😂😂😂😂😂😂😂

This type girl standard will later move higher than you will ever imagine, they're the most dangerous type to date. speaking from 3 different experiences.

Simple girl, Her partner would own the world and she would remain simple

Fairs. I like her. Stay true to yourself

Dem suppose fence this Ibadan true true 😂

She is truthful and beautiful without any external interference.

She dey talk her mind na

She’s been real lol

Make una protect her for me

Low budget babe. Help me buy her Bread and akara. She go like am pah.

Find this Geh for me!!!

😂😂

She’s a reasonably simple person but she needs healthy adventures

. @Opulence218

Awon OBI omo yi da

Ẹjọ ee tipo juuuu

Afi suya ati malt 😂

😹😹

Aye e ti baje baby😂

Can I get her number please 🥺

Losiri life

Law what 😂😂😂

Omo badan kini sow re 😃😃😃

Low buget baba

ejoor yi owa po

Ikunle abiyamo

How can I get this babe handle 🙏🏾😹😹
