Loading video...
Video Failed to Load
Aww! Glow wey go Harvard 🫣
32 Comments

Shey Na only me no see any changes here 😂😂

Handler. You want make I deck you abi? 😂 You no know how much day I wasted on this video?

Nothing is interesting here As I wake this morning I don talk say I no go laugh cause nothing is funny anymore.

@princelykris You wey come comment section with ev!l mindset well done o 😂

I’m still looking for the glow. I never see am

Na only yansh dey change 😹😹

My type though

Make I no talk.

Go de snap pic like say U wan play free kick 😏

Nah all your years u use turn yansh.. na una type no dey get sense

Omo that 2016 better ooh

She no glow up for face 😭

See glow nau

38-48 65,000

Y’all still waiting for the glow eh?

Na school she go no be glow up na

Seems she had her best year in 2016!

Omo

Throwback ass is even better

Which glow?

Wetin do the nyansh from when you small?

Wetin be this 😂😭🤦♂️

I feel say na BBL story oh

Chai!!!!!

2023 was hot o

🤣🤣🤣🤣

For the fact that you don dey show yansh from the beginning of the video I don know wetin go end am

You lied 😠😠

Waiting for Part2

Make I no talk but that back omo my fav food 😂😂

Who else was waiting for the glow?

Kindly refund my data 🤣
Related Videos
Sensitive content
Sandra Benede doctor is the real Mvp, Bbl wey go Harvard 😩
O.L.Á
322,908 views • 2 months ago
