Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Awwww the woman is so Inlove
229,943 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

“The woman is so inlove” we understand that caption no worry😂😂

How we wan take know wether nah true love 😂

After all the money wey the man don lavish on her, why she no go dey in love? No be woman again?

The woman is so in love because she knows what she's about to acquire from the horses himself 😂

So na because of this woman the guy dey spend that kind money, either the girl papa na billionaire or she dey use jazz

Nor go marry 😅 Becus urhobo culture allow u born before marriage.. nor go do the needful wen the time is right Na why I like Igbo culture, u for nor de claim say u get kids at all 😂😂😂

GehGeh believe in love ke👀

Money no dey, respect no dey, only shame dey, yet hold your head up, change go come sudden.

Young body but old worries, stress dey age you fast, rest small but never stop the fight.

Why she no go dey in love? Bro to bro: make money oooo

When I tell people Rolls Royce is chairman dem go dey argue. Elite luxury

So soso no see BBL marry for lekki 😂😂🤣

But the woman ugly small abi nah my eye dey pain me

When you have money women love is genuine. No forget that’s one thing for sure 👍

Sometimes it’s good to be an over thinker Cos you can clearly read it that she’s not interested

I can smell the sarcasm from a mile away 😹😂😂😂

which kind rolls Royce be this

You can see it in her face

Dollars they body

money is love just imagine sosoberekete was a broke ass lam man 😭

😭

Money choke, if Na you you no go love ? Professor 😂

The way she dey look am, na pure admiration 🥹❤️

The woman resemble gehgeh oo 😳

With the kind money weh d guy Dey spend u go think say na card-B em wan marry.

@official_Gegehh I like as him Dey say na only the women Dey Dey inlove the men no Dey Dey in love 😂😂😂💔💔😭

Gehgeh you know the matters naw

Dem no fit see gehgeh for this kind settings

Agba baller ⛹️

Nor be small love

You no carry yoy wife for private jet oohh

You see say billionaire no go for who get crude yansh and big brezzz, una go wise soon continue with that BBL 😂

Between marrying at dem peller and Jarvis age, or this Soso. Which one will you prefer?

You nor go love keh??
