Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Aye o le o 💰
90,097 Aufrufe • vor 2 Monaten •via X (Twitter)
33 Kommentare

@AJ_Omolaoy1 Seyi Vibez no fit pen this kind song 😂 see as song sweet 🔥

You bad no worry. Wetin u do for NEPA seff dope na your verse I feel pass ❤️

You sabi gaan Allah 💯

Which kind yansh be this

You sabii no worry

No TML NO VIBES 🤞

Before you realize your stupid mistake and take a bold step your carrier go don end Judas.

U never wise ?

No worry bruh, you still dey on track. We go jam soon 💯

Banger boy🔥🐐

As na Pawon boi i rush come

@OLuwaSeun_1nn1t This guy sabi no be mouth

🥰✨

I love you long time my bro ❤️ But be like we need fight for you out of dapper

No worry you bad

Tml na right time u Jaapa from dapper this opportunity these artists the drag am

Pawon boi para para 🔥🐅

Shap bro

Anticipating for the ASKD disc 2 🔥🪖❤️

Count your money

Them want make our matter get Kleg .

Ogo 💯❤️

One person no fit carry forest

Seyi Vibe

Aiye le o

too gud man

Vibey 🔥

Sharp

Shon pe oo

🐅

No Tml no vibezzzzzzzzzzzzzzzzzzz

PAWON 💫

Energy 💯💯

